Latest on school resumption in Nigeria: Why University students go fit still remain for house even afta goment reopen schools
Strike by lecturers na one of di tins wey dey delay Nigerian students for public schools The strike of the Academic Staff Union of University (ASUU) wey start on 23 March, 2020 before coronavirus pandemic make federal goment lock down all school for di kontri neva end, di chairmen of di association for universities in Nigeria don tell BBC Pidgin. Lagos state University (LASU) bin suppose resume school today but students no fit enta. New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval See Lagos state goment plans for new academic session for public and private schools Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date Earlier today, local tori pipo report say ASUU lock school gate and no allow di Vice Chancellor of di school and some students to enter but one of di factional chairmen of ASUU for di school Isaac Akinloye Oyewunmi factional LASU chairman don tok say no be dem lock di gate of di school main campus wey dey Ojo area of di st...